This Road…

Poem in Cameroon pidgin

Anjie C. Nkweti
2 min readAug 3, 2020
Photo by Patrick Hendry on Unsplash

This road this country don take, e go bring we problem

Wey hungry di bite man belle like chuku chuku, we don condemn?

Young people dem no di think straight again for sika five hundred

How we go do check sense wey some people don shidon untop the bread?

This road

Na five hundred di open toll gate

for your contry you must show ID or you wait

slippers don burst burst for under but we go manage

for sika sey we di pray say one day one day, things go change

this road

we di still go na the correct road wey all young boys na banga

Na sey they too like the thing or na condition don ben their back like njanga?

You sure say we no get to stop check sense?

Say wetin di happen, we fit stop the nonsense

This road

Dem bi tok say ‘the future belongs to youths’

We don reach future key no di open, no use

All your book for school, you commot country, start from zero

Come you back for pays find your pot, start cook green eru

This road

This country don take, we continue or we dig new one?

God forbid say wa pikin dem suffer the very suffer for stand

Stand for line for doki, pay plenty money for pass exam

Say dem believe say na bush falling di ring for make am

This road

This country

We go fixam

Glory Mafor Ta’ndi H. NCHINE Tchanga Bechi Jaqcues Rita M. Ebune Forbin Audrey Ngang God’swill N.

--

--

Anjie C. Nkweti

Cameroonian writer/i freeze words in time like a bouquet of beautifully wrapped memories.